Skip to main content
Afirmashon Tren: #AFIRMASHONTRAIN 20TH JULI. Mi afirm fo KingsChat Web

Afirmashon Tren: #AFIRMASHONTRAIN 20TH JULI. Mi afirm fo KingsChat Web

Devotional

A HAPI HAT AN A CHIAFUL MAIND BY PASTOR CHRIS OYAKHILOME. Oghogho we dey fo hat na beta medisin an chiaful maind dey wok healin, bot spirit we e brok dey dry bon (Proverbs 17:22 AMPC). Sik wey dem dey kol kansa dey get im pawa from depresyon, bitanes, angar, resenment, malis an sadnes. Bot laf, wey na wan of di kwikest an easiest wey pesin fit show joy an chiafulnes, get pawa to kure. If pesin wey sik or dey fo bad kondishon fo dia laif go just do wetin God tok by lafin ofen, dem go dey surprise as di tin go change kwik kwik. Som pipul neva laf for long taim. Dem don almost forget how to laf. Dem dey look dia laif an tok say notin dey to hapi about. Infact, dem go dey feel guilty if dem catch demsef lafin. Dem beleve say laf na for pipul wey no serious for laif. Yet, dia stifnes neva mek laif easy for dem. God wan mek you sabi from im Word say laf na heala. Di way you dey show joy na beta startin point for healin an restorashon. Somtaim, wen laif dey hard, learn to pull bak an laf. Get hapi hat an chiaful maind. Interestingly, you no need to pray to God to give you hapi or chiafulnes; na di work of your new human spirit. You fit mek yourself joyful with di Word of God. Rememba, wan of di fruit of your new human spirit na joy (Galatians 5:22); you get joy for your spirit; an laf an chiafulnes na di way to show joy.

Salvation Prayer

O Lord God, I believe with all my heart in Jesus Christ, Son of the living God. I believe He died for me and God raised Him from the dead. I believe He's alive today.

I confess with my mouth that Jesus Christ is the Lord of my life from this day. Through Him and in His Name, I have eternal life; I'm born again.

Thank you Lord, for saving my soul! I'm now a child of God. Hallelujah!

Follow Us

Follow Us